Peruzzi Lagbaja lyrics

Intro

Yeah hello

Hello

I know you can hear me, hello

Call lagbaja

(Talk, hello, hello, I know you can hear me, talk to me, hello)

Hello, talk now

Ogini me nkpo tu a

Chorus 1

Ai

Call lagbaja

Say the matter e don turn kasala

Abi you go call Fashola

As road block don block ashana oh

Na the matter we dey solve

But e no gree solve

Ask her wetin dey sup (Talk now)

E no fit talk

Verse 1

Nwannem

This abili

This ability oh

Wey you dey give me

Wey you dey give me so

Dey make you feely

Like say you killy show

You want to finish, want to finish me oh (Ewo nu)

Bridge 

But e no fit work

See oil dey my head

The head too strong

Chorus 2

You go gats call lagbaja

Say the matter don turn kasala

Abi make you call Fashola

As road block don block ashana

Na the matter we dey solve since

E no gree solve

Ask her wetin dey sup (Talk oh)

E no fit talk

Verse 2

You can’t stop my shine

You can’t spoil my beat

You can’t catch my trip

No need to try

But try if you please

No get as e be ai

I never did it oh

Oh no no no no, no

I never did it oh (I never did it oh)

Chorus 3

Tell them make them call lagbaja

Say the matter e don turn kasala

Abi make them call Fashola

As road block don block ashana oh

Na the matter we dey solve since

E no gree solve

Ask her wetin dey sup (Wetin dey)

E no fit talk

Outro

Ai

Call lagbaja

Yeah hello

Hello

I know you can hear me, hello

Swaps Swaps

Talk, hello, hello, I know you can hear me, talk to me, hello

Hello, talk now

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1