Timaya Gra Gra lyrics
Me I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga
Right now I no dey do gra gra do
gra gra I no dey gberaga
Verse 1
You no wan work you want to chop oh
You no wan strive you want to
flex oh
You must to serve before you be
boss oh
You no wan suffer you wan enjoy
oh
Right now me I’m chilling in my Chulo
Chulo way
God know say I work hard to be
where I dey
If you try to mess with me I look
the other way
But if you fuck up you will never
get away
Chorus 2
Right now I no dey do gra gra do
gra gra I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do
gra gra I no dey gberaga
Verse 2
Everything is popping up for my
side
That’s why the people eyes they
chook for my side
I got shooters wey fit cause
homicide
Me I dey sail everyday with all
of my guys
I say tank is full, person wey
dey talk don chop belefull
Back in’a the days dem call me a
fool
See me today say my God l’m
grateful
lt’s Chulo way
Chorus 3
Say me I no dey do gra gra do gra
gra I no dey gberaga
Right now I can’t do gra gra do
gra gra I no dey gberaga
Timaya |
Verse 3
I say you no wan work you want to
chop oh
You no wan strive you want to
flex oh
The thing wey dey worry you dey
for your body
Person wey dey fail na like to
complain
You no wan work you say Chukwu biko
You go expect manna to fall from
heaven oh ah
Person wey dey carry last you dey
complain
The thing wey dey worry you dey
for your body ee eh eh
Chorus 4
Do gra gra do gra gra I no dey
gberaga
That’s why I no dey do gra gra do
gra gra I no dey gberaga
Bridge hook (2x)
If life give you pain please pop
champagne oh
Don’t give a damn don’t you
complain oh
See these people dem’a insane oh
oh oh oh
Bridge
Me I tell them me I see O God hear
me you say nobody for my side
Me I look my left my right l see
nobody for my side
Hustlers don’t complain we just
figure it and slide
Say we ready for the rainy day
only God dey my side
Repeat chorus 1
Verse 4
You no wan work you want to chop
oh
You no wan strive you want to
flex oh
You must to serve before you be
boss oh
You no wan suffer you wan enjoy
oh
Right now me l’m chilling in my
Chulo Chulo way
Everybody know say me don’t give
a fuck I dey
If you try to mess with me I look
the other way
But if you fuck up you will never
get away
Repeat chorus 2
Comments
Post a Comment