Patoranking Davido Confirm lyrics, music video

Lyrics, artwork, music video of the trending Patorankin Davido evergreen afrobeats smash hit ConfirmIntro

Shekpe

Baddest

World best

Hook 1 (Patoranking)

Rade give me this money

Cause these people dem dey do wetin funny

Baba give me this money

Cause these people dem dey do wetin funny

Verse 1

As I wake this morning

The first thing wey come my mind

Na how to make this money

As I wake this morning

I tell myself say omo na to make this money

Chorus 1

Confirmation season confirm

Oil and gas we confirm

Plenty money confirm

Higher higher confirm eh

Confirm

Market woman confirm

Danfo driver confirm

Everybody confirm oh

Hook 2 (2x)

L-O-V-E

I love this, I love this life

I love eh, I love this

Repeat hook 1

Hook 3

Aye (4x)

Baba God answer my prayer eh

Aye (3x)

Oluwa come answer my prayer eh
Patoranking Davido Confirm artwork
Verse 2 (Davido)

Shekpe

My wire no dey ever get dull season

My accountant always calling me

But my eye e dey your body ye

Oh eh

Omalicha give me something

As Jamaica no gree for me

But Anita don plan konji for me

But no oh

Shey you no dey look the man, look the man

The designer fit the man, look the brand

No be China, 150 grand on my hand

This is shower, I said Dom Perignon

Me I no dey ever dey worry

Na my God dey provide this money

Omo na why I dey dash this money

Honey

Chorus 2

Garnish master confirm

Freeway self dey confirm

Adeleke money confirm

Naija people confirm

Galaxy is confirm

Osun money confirm

Confirm

Repeat hook 2 (2x)

Repeat hook 1

Repeat hook 3

Outro (Chorus 1 first four lines)

Confirmation season confirm

Oil and gas we confirm

Plenty money confirm

Higher higher confirm eh

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1