Mr Eazi I No Go Give Up On You lyrics

Eazi
Intro

It’s your boy Eazi

Zaga what

Zagadat

Blaq Jerzee on the beat

Chorus

Dem no dey propose for club

But your body put me on the spot

Before another person go come take your love (Oh oh)

I must to shootu my shot oh

Sweet me like Moscato (Moscato)

Body shape like Coca-Co (Coca-Co)

E be the way you do me so

You must to follow me go oh

Sweet me like Moscato (Moscato)

Your body shape like Coca-Co (Coca-Cola)

The way you do me so baby

I no go give up on you

Chorus hook 1

Zagadat

I no go give up on you

Oh baby oh

I no go give up on you

Even if you do me ojoro

I no go give up on you

Oh na na na

I no go give up on you

Verse

Baby I dey high for your body

E dey make I dey feel so jolly

Baby na you dey high me

Oh baby tell me why me

Baby I dey high for your body

E dey make I dey feel so jolly

Baby na you dey high me

Oh baby tell me why me, why me

Zagadat

Repeat chorus

Bridge

Chorus hook 2

Anything wey you do me I go take am

I no go give up on you

Ai

Oh baby oh

I no go give up on you

Even if you do me ojoro

I no go give up on you

Oh na na na

I no go give up on you

Outro

Sweet me like Moscato

Your body shape like Coca-Co

E be the way you do me so

You must to follow me go oh

Sweet me like Moscato

Your body shape like Coca-Cola

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1