Davido Fem lyrics, music video
Lyrics, artwork, music video of the trending Davido evergreen afrobeats smash hit Fem
IntroNapji Killing This One
Baddest
Verse 1
E be like you don dey talk too
much
Small talk you don dey talk who
talk
Fem
Baddest
O boy you don dey do too much
Small talk you don dey look who
talk
Fem
I’m the baddest
Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me
You wan know 30BG you go know
30BG when you see 30BG
Ahn (3x)
You wey dey find the pity
Tell Odogwu say we like to party
Just call me
You wan know 30BG you go know
30BG when you see 30BG
Pre-chorus
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah,
ah
Make una tell am to call me
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah,
ahn
Chorus
Why dem come dey para, para, para
Para for me
Why everybody come dey para,
para, para
Para for me
Why dem come dey para, para, para
Para for me
Na why 30BG we go para, para,
para
Dem go para for you oh
Davido Fem artwork |
Before the, before the matter get
serious
Before the, whole matter gets
dangerous
You need to, to make sure you
don’t say too much
Cause if you say too much, I fit
to run up on you
You see say I get fans wey dey
para gan
You see say my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no
Twitter staff
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn
am to shoot on sight
Wen be say na me dey give dem
life
Dem go tell me who dey give dem
mind, give dem mind
Live my life, man dey turn am to
shoot on sight
When be say na me dey give dem
life
Dem go tell me who dey give dem
mind, give dem mind
Repeat pre-chorus
Chorus
Why dem come dey para, para,
para?
Para for me
Why everybody come dey para,
para, para?
Para for me oh
Cadence
Para, para, para
Para for me
Outro
Napji Killing This One
Comments
Post a Comment