Joeboy Celebration lyrics
Celebration
Celebration na
Jubilation
Jubilation na na na na
Celebration
Celebration wey we con do for our
life
We go dey alright oh
Hook (2x)
Tori ma l’owo
Ma l’ola
Ma ra’le
Ma ra’le
Ma j’aye
Ma ra moto
Won ma ro pe mo se lotto
Verse intro
Yeh (4x)
Verse 1
E go clear if you get patience
Clean heart I no like pretense
Omo na blessings wey dey my
location (Location oh oh)
Bad mind leave my circumference
Dem go do dem go yarn nonsense
I no send I dey for high
vibration oh
Repeat hook
Joeboy Celebration artwork |
Celebration
Celebration na
Jubilation na na na na oh
Jubilation na na na na
Celebration
Celebration wey we con do for our
life
We go dey alright oh no no no
Verse 2
Gb’ese kan soke
J’ijo yen je kin mo p’o wa okay
To ba fe l’owo l’owo l’aye yi
Ogbeni kawo e soke
Loke loke loke
La ma ma lo
God dey
No worry no worry my brother you
know money go dey
Repeat hook
Outro
Joe Joe Joeboy Pon Deck
Comments
Post a Comment