Rema Peace Of Mind lyrics, live performance video

Lyrics (below) and live performance video (above) of Peace Of Mind by Rema

Intro (3x)

Yahweh le le (3x)

It’s Kel P vibes

Eh

Chorus

I’m looking for some peace of mind

I’m looking for some peace, I’m looking for some peace, I’m looking for some peace of mind

Woah woah woah-woah

Blow up some trees tonight

Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind

Woah woah woah-woah

Hook

Nobody know nobody know nobody know wetin I dey face oh (2x)

Nobody know nobody know nobody know wetin I dey see oh (2x)

Verse 1

Hmm

So many things just dey for my mind oh hmm

How many happiness man fit to buy oh hmm

Every day man need to wake up to hustle oh hmm

But we no dey certain wetin go sup tomorrow ewe

One bottle Schnapp to cure my craze (2x)

You no fit dey this country wey you no dey craze gunshot no let me meditate hypertension full the place people dey die police sef dey go deny the case

Repeat chorus

Rema Peace Of Mind cover artwork
Verse 2

My mama call me say take am easy oh

I no know wetin go ease me oh

My baby call me say she go please me oh

No be everything be sex

And me I no dey find any pity oh

E don tey wen I dey hustle

Dey jump from shuttle to shuttle

Woah oh woah ah

This pain this pain

This pain no be only my pain

Many people pain join my pain

Many people pain dey run in my vein hmm

Many people don die in vain hmmm

Repeat chorus

Repeat hook

Outro till fade

Yahweh le le 

 

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1