Banky W Final Say lyrics, music video
Lyrics (below) and music video (above) of afrobeats smash hit Final Say by Nigerian music star Banky W
Verse 1
What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
Cos wetin I know be say
The Baba wey we dey serve
E no dey use us play
Bridge
E go enter that thing wey you dey find
E go enter it might take a little time but
E go enter when the stars align oh
E go enter and everything will be just fine
Hook (2x)
Cos when Oluwa say yes
Yeah yeah yeah (2x)
Nobody can say no
Baba I hail oh
Chorus
Cos You get the final say
No matter what dem say
No matter what dem do
Yes You get the final say
No matter what dem say
No matter what dem do
Banky W Final Say cover artwork |
Verse 2
Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
Cos Baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that
Repeat bridge
Repeat hook
Chorus
Comments
Post a Comment