B-Red Don Jazzy E Better lyrics
Red |
It’s HKN Music baby
It’s B-Red in the building
Magic Boy, take it easy on the beat
Hook 1 (Red)
Mo ni pe oh baby
Pada wale pada wale oh baby
Ko buru wale buru
wale oh baby
Ko juru wale juru wale oh baby ye
Verse 1 (Red)
Oh baby duro na
Oh baby wait make we negotiate
I like the way you dey overtake
Makey other girls no go underrate oh
Omo wa n bi
Na your matter dem dey talk oh
Radio television dem dey talk oh
Make dey no go stop me where I dey work oh baby
Bridge (Red)
So ma femi femi
So ma gba toro kobo
She say waka shege
Say na pounds and euro oh oh
I be like come here olomi
I love your body
Your body keep on calling me oh
All she want na owo
Chorus (Red)
E better (2x)
E better e better pass you dey whine me
E better pass you dey pretend for me oh
E better (2x)
E better e better pass you dey whine me oh
E better pass you dey pretend for me oh
Jesu
Hook 2 (Red) (2x)
Olomoge you correct oh
Olomoge you confirm oh
Olomoge you calculate oh
Olomoge no start to dey frustrate oh
Repeat hook 1 (2x)
Verse 2 intro (Jazzy)
Ose Don Baba J
Verse 2 (Jazzy)
Nothing wey vex me pass person way dey lie lie
Yeah
E get as e go lie to me
E go be like say make I die oh oh
You just dey burst my brain as you yarn wetin dey your mind
It is what it is oh my baby girl oh
Me sef I go yarn wetin dey my mind oh oh
Oya baby duro na
No be say me no get sense oh (At all)
Me mind me no innocent oh (At all at all)
But I no go play you like a cassette oh oh
Oh my baby you smell nice
You smell nice oh
I no fear to talk am
I say you smell nice oh
Bridge repeat (Red,
Jazzy)
Repeat chorus (Red,
Jazzy)
Cadence bridge
They say love is blind
But I dey see am for your eyes oh omoge oh
They say work is hard oh oh
But I dey see am for your body omoge oh
I’ll rather keep loving you baby
Than loving other people that don’t deserve it oh
They say the devil that you know is
Better than the angel that you no know oh
Oh baby duro na
Oh baby wait make we negotiate (I see you Chairman HKN)
I like the way you dey overtake (Don Baba J)
Make other girls no go underrate oh (B-Red oh)
Comments
Post a Comment