Seyi Shay Kizz Daniel DJ Neptune Surrender lyrics, music video


Lyrics, music video of the trending Seyi Shay Kizz Daniel DJ Neptune evergreen afrobeats smash hit Surrender
Intro

DJ Neptune

Oluwaloseyi oh

It’s KrizzBeat The Drummer Boy

Ye ey

Verse 1 (Shay)

Olomi wait oh, I think I march banana peels

And if I fall oh, I swear to God, I go dey happy

You dey kill me ye, I fit to dash you my kidney

And if you make sure you dey dey dey

Our wedding na this Saturday eh eh

Chorus (Shay)

I surrender baby (4x)

Both my heart and soul I go give am to you

I surrender baby

Oh my money, my body, my heart and my soul

I surrender baby

Eh eh eh

Verse 2 (Daniel)

I surrender too, no contender oh

I go fit to killi for you, even na soldier oh

I wanna be the one that you be calling oh oh

I wanna be, I wanna be that guy that you be falling for

Se no be so dem talk am before

Say my love go carry bogbo

Say you go do me run comot

Oh my baby na you I love

Oh oh oh oh oh yea

Repeat chorus

Interlude (Daniel)

O tututu o tututu eh (2x)

Verse 3 (Shay)

Be mine, be yours baby

Love you better, daily

Gbagbe Ella, Mary put asunder

Today you put a ring on that finger, baby

Make my heart linger, baby

Be your strong defender, baby

To you I surrender, baby

Repeat chorus

Bridge (Shay, Daniel)

Ye ey (2x)

Sweeter hotter fire sugar

You know you are my baby

Sugar hotter fire

I know you are my baby my baby

My baby (2x)

Repeat chorus

Chorus hook (Daniel)

Yea yea yea

I surrender baby (2x)

With a little bit of love and a little bit of olomi oh

I surrender baby

After party omo na obodo oyinbo

I surrender baby

I no go use you pose

I surrender baby


Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1