Don Jazzy Falz Safe lyrics
Jazzy |
I no like all like all these things wey I dey hear
My people calm down oh
No lose hope no give up oh
No let devil use you work oh
Eh if e dey pain you
Na so e dey pain everybody oh
E je ka sowopo oh
Ko ni da fun coro
Chorus (2x) (Jazzy)
Na coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe oh
Dis no be time to dey break safe
oh
Verse 2 (Falz)
Make we chill make we relax body
(Smile jo)
No dey fear everything go still
pass one day
5G this 5G that, oh God
Me sef I taya for the kain things
I see for chat oh (It’s too much)
Show me the facts
I love you na why I dey keep my
distance oh
Still I dey for you sha, cos I
know you need assistance
My neighbor no get job, I treat
them like my brothers and sisters
I fit collect account number
credit them for instance
Not too bad
Chorus (2x) (Jazzy)
Verse 3 (Falz)
No be time to carry sticks and
stones and go dey hala
Right now it’s time to sit at
home (Abeg)
Face Time with your boyfriend,
call your chicks for phone
I no like rubbish but this time
we go need condone
Cos nobody get all the answers
If we work together we fit live
happily after
Stay safe but quick hala if you
see the pattern
Before the deal scatter
Ma lo ma form power
Awa ko lo n ba ja
Chorus (4x) (Jazzy)
Cadence
Na coro be the enemy
Comments
Post a Comment