Dotman Feelings lyrics
Dotman |
Yeah yeah now
Hmm
Oh yeah
Oh Lord of mercy oh
Beat oh
Hook
E wo awon aye
Won ri bi ti ati ba de
Won fe mo bawo la se se
Oluwa lo l’ope l’odo
Bad bele go away
Don’t come again another day
Straight to the top I’m on my way
Esu o le si mi l’ona
See also
Chorus
If you never suffer you no go fit
relate oh
How e be for the lungu
Me I just dey give thanks omo men
as I dey so
I’m in my feelings like this oh
Many many things oh melo gan ni
mo fe so
Popsy say make I go school
Later in the future make I be a
professor
Verse 1
Mo de si ranti ojo yen oh l’Alimosho
T’eyan kan so pe orire t’emi pe
ko sure
But now my music dey spread like
corona virus
And when I pull up in a Lambo
they say oh my gosh
Repeat hook
Repeat chorus
I remember Angela the girl wey
dey form for me
She no want to bo pata because me
no get money oh
Na me be the boy that time wey dem
say I no go blow
Now dey don dey go gaga when I
step in to the show
Repeat hook
Repeat chorus
Cadence
Oluwa ba won wi
Oluwa ba won s’oro
When money no dey
Gbogbo awon to japa
Ko ma de easy lori street oh
Ye ye
Omo iya mi
Beat oh
Meezy Meezy Meezy Meezy ma pa mi
now
Meezy ma pa mi now
Comments
Post a Comment