So So … Kingg Oogbodo Woman Na Money lyrics, teaser video
Lyrics, artwork, teaser video of the trending Kingg Oogbodo evergreen afrobeats smash hit Woman Na Money
Intro
So So
Kingg Oogbodo again
Another Shocker production
Blood Entertainment
Eje
So So
Chorus
Woman cost oh
Woman na money oh
Fine girl costly
Fine girl na money oh
Woman costly
Woman na money oh
Fine girl cost oh
Fine girl na money oh
Verse 1
If u be man wey need honey
U must to get 2 much money
Even if u get dat 1 honey
Ur own 4rm heaven truly loves u 4
u
Not ur money
U go still spend money
All d money u get
Money 4 mineral
Money 4 meat pie
Money 4 hairdresser
Money 4 Christmas dress
If u add all dis money 2geda
E don reach million
Million billion trillion
Wey u 4 don use 4 business
Abi no be so
Repeat chorus
See also
Verse 2
When I no get money
I no get am 4 honey
Instantly money come
Honey follow am
She say she luv me
Dem say dem luv me
I come dey spend 4 dem
I dey spend yanfu yanfu
When d money finish
All of dem run away
My legal wife come meet me
She say shey my eye don come down
Repeat chorus (2x)
Na so my broda
Soup wey sweet
Na money kill am
Woman wey fine sef
Na money kill am
If u be man wey need honey
U must to get money cos na dat
money go make honey like u
If u dey very handsome
But u no get money
U dey waste ur time
Make I no lie u
But if u dey very ugly
Or even u be disabled
But u get plenty money
Ah make I no talk d rest
Repeat chorus (3x)
Outro
So So
Kingg Oogbodo
Shocker on this dope beat
Blood Entertainment
Eje
I see ya, Jasmine
Comments
Post a Comment