Timaya Born To Win lyrics

Intro

Right (5x)

Chulo (2x)

Leggo (2x)

Ye

Ye ah

Chulo no dey tire

Chulo way

I dey fire

Stoopid

Take them higher

Right

Chorus

I’m born to win

Me I know get anybody to help me so I must win

All my life everyday my dream is just to win

Me I no get anybody to help me so I must win

Verse 1

Na me be the boy back then dey borrow

Nobody really knows tomorrow

Gongo ah gongo ah gongo aso

Back inna the days we dance Gongo Aso

These days everything maka dey n lo

I know some artists wey we start I dey hear dem no more

Brother sister aye n lo

Back inna the days dem dey buga gan

Look around turn around see the grace on my life is so special

Chorus 2

Born to Win

I no get anybody to help me so I must win

All my life everyday my dream is just to win (Chulo way)

Me I no have anyone to support me so I must win

Verse 2

Na me be the boy back then den dey borrow

Nobody really knows tomorrow

Bridge (2x)

Get away when I sell plantain where dem dey

E don tey when the boy done dey reign

Me I dey hustle back e done tey

Bridge 2

Chulo way

Eh ai, Chulo no dey tire

Anytime I come me I give them fire

All of my guys me I link them higher

And I’m still that faya faya

Chulo no dey tire

Anytime I come me I give them fire

All of my guys me I link them higher

And I’m still that faya faya

Chorus 3

I’m born to win

I know get anybody to help me so I must win

All my life everyday my dream is just to win

Me I no have anyone to support me so I must win

Cadence

Na me be the boy back then dey borrow

Nobody really knows tomorrow

Gongo ah gongo ah gongo aso

Back inna the days we dance Gongo Aso

Gongo ah gongo ah gongo aso

These days everything don maka dey n lo

All of my guys dem tura lo

Everything don turn over lo

Say the people we start I see dem no more

Stoopid

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1