Rema Woman lyrics, music video
Burssbrain
Ozedikus Nwanne
Another banger
Verse 1
I’m in love with plenty women
I no mind marry all of them
E no matter the shape or color I
go make sure say I must collect
I get one wey be my sponsor
I get one wey dey call me honey
One wey dey do me winchy winchy she
dey do like Patience Ozokwor
Bridge
Wole ka lo
Get in my room make you la tan
Body dey move like a python
Love wey dey give me iron
Wole ka lo
After the room to the parlour
Bend make you pose for my cannon
Love wey dey boost my iron
Chorus
I too like woman (2x)
Me I no dey gboran (2x)
I too like woman (2x)
Me I no dey gboran
Me I no dey gboran
Hook (2X)
Sa koloweko eh (Oweko)
Sa koloweko eh (Oweko)
Ikebe wame gear
Gear one gear two gear three
Rema Woman cover artwork |
Verse 2
Too many girls in my DM
Uganda to London to Benin
I pray make I no go reply them
Never to be an olobe oh lobe oh
Kpakoro back to the matter oh
Since I dey look all your picture
oh
Girl you go finish my data oh
Asampeteprokotomakule mstchwww
Hmm I dey see girls for my
explore
Dem many wey me I adore
If they no do no be by force
Plenty wey dey wey go concur oh dey
wey go concur
Enter the room gimme your phone
Make dem no go see me for blog
Repeat bridge
Repeat chorus (2x)
Repeat hook
Vocal vibe interlude
Outro (Spoken)
You see, as a man
I just want to relax and be taken
care of
Is it too much to ask?
I too like woman
Woman
Comments
Post a Comment