Runtown If E Happen For Lagos lyrics, visualizer video

Intro

It’s Mystro On The Beat, Baby

Hook

If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa oh oh dem no dey do nothing

Verse 1

Na so dem waka waka waka

Everybody searching for the answer

The matter matter matter

If you ask me who I go ask am

Omo wetin dey pa pa pa Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still dey japa

Chorus

If e happen for Lagos make e dey inside Lagos

And as e happen for Lagos make e dey inside Lagos

Repeat hook

Runtown If E Happen Foe Lagos cover artwork
Verse 2

Gats keep am on a low

Eyes on my money gats keep am on a low

Gidi gidi gada gada no dey win fight

So we bring the fire brother me I can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley

You want to friend me just to end me

Shey na my fault say God dey bless me

Repeat verse 1

Repeat chorus

Repeat hook

 

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1