Rema Bounce lyrics, lyrics video
Lyrics (below), lyric video (above) and cover artwork (below) of afrobeats smash hit Bounce by Rema
Intro
Na who do the beat? Jazzy
Another banger
Chorus (2x)
Girl I’m in love with your booty
bounce
Girl I’m in love with your booty
bounce in love with your booty bounce
Girl I’m in love with your booty
bounce
Verse 1
Hmm when I weigh the thing ah ah
ah
E weigh one thousand pounds ah ah
Girl this night
We dey go like seven rounds
Baby girl say you fine (2x)
You I desire
Baby na you I desire
Your yansh original
No be that kind Blac Chyna
Be my wife
Make I be your nnanyi
Chop you like kilishi
Pepper me girl odeshi
Spend all my money ah
Nothing concern me
Shey you wan chop Italian
Shey you wan chop Chinese
And if you open your pandora
I go give you everything wey you
need
Repeat chorus
Verse 2Rema Bounce cover artwork
Booty (7x)
You so fine I wanna lick you like
a lolly
This your yansh e dey very very
soggy
I no go lie e dey make my thing
dey solid
Booty (7x)
Your booty dey make man love all
of a sudden
Baby girl no go play me like woody
Kpakara kpokoro baby girl you too
sabi ah
Hmm when I weigh the thing
E weigh one thousand pounds
Girl this night we dey go like
seven rounds
Baby girl say you fine (2x)
You I desire
Baby na you I desire
Blessing you go kill person abeg
oh beg oh beg oh
Repeat chorus
Nice blog. I own www.9jamayer.com.ng
ReplyDelete