2Baba Falz Rise Up lyrics

Intro

Ehn ehn ladies and gentlemen

Introducing

Extra Special 2Baba

And Honourable Falz The Bahd Guy (Bahd Guyz is in the building … Yeah)

Oh oh

Uh

Eh yeah

Oh oh oh oh

Yeah yeah yeah yeah

Honorable

Hook (2Baba)

As gbege dey happen

Around the world

And the news wey full for air dey make liver dey fail you

Dey make spirit dey dampen

So my guy na your eye you go sharpen (Honourable)

You need to take care of yourself

Cause the curve go flatten

Better go dey start to dey happen

Chorus (2Baba)

Know say

Gbege go come and go (Ebelebe)

We suppose to jump am oh (Ebelebe)

You suppose to know say

We must to rise up again

Eh, gbege must come and go (Ebelebe)

We suppose to jump am oh (Ebelebe)

You suppose to know say

We go rise up again oh

Verse 1 (Falz)

Bahd Guyz is in the building

Yawa dey today but hey morrow go better

Gbege wey dey now e no go kill us never

I collect one Trophy make I take forget am (You say?)

2 bottles with 2Baba we dey for gether (A guy)

Make I keep am short oh mi o fe soro ju

Everybody know say all my people dem dey colorful (Fresh)

When the gbege jam us for body we lost 1 or 2

And the matter hook us for neck we no know what to do (Honourable)

Stop there turn round you go see action (Come on)

Where man fall down he go still rise up (Straight up)

Wetin no kill man na wetin make he sharp na (That’s right)

And you no fit die for ur film na you be actor (You’re the actor)

You go wide the chest like you be man o war (Ehn)

You go wipe the death like you be janitor (Yeah)

You recharge energy and start afresh whether you dey Budapest, Lagos City, Marrakesh

Repeat hook

Repeat chorus

Verse 2 intro (2Baba)

Ah the thing e just wan

Verse 2 (Falz)

The pepper go still rest e go still rest ceteris paribus

Better go still com wey the flexing go dey unanimous (O por walahi)

All my people turn up turn up to the maximum (Turn up oh)

Bad water wey dey flow come no fit carry us (Never ever)

As I dey talk so n gbo, so gba mi gbo

All the quanta wey you think say ko le pari mo (For where)

So fun Tolani, Chidera pelu Amina

Pe adura wa ti gba e ma s’amin mo (Eh eh)

To the heroes we lost we no go forget (Never ever)

Heaven prepare the medal wey dem go collect (Extra special)

Our black panther don unite with black mamba

When the time come we go still jam for Wakanda (We dey come oh)

When you get up help us hala captain Chika (Say hello oh)

And God bless the souls of Uwa and Tina

We stand tough but no matter how e rough

Bad water wey dey flow gan e no fit carry us

Repeat hook

Repeat chorus

Bridge (2Baba)

Ah the thing e just wan test every man

The same thing happen inna inna every land (Walahi)

E no be competition

This one no concern politician ai

E just wan test every man

The same thing dey happen for every land oh

This no be competition

This one no concern politi, politi, politi

Repeat hook

Repeat chorus

Outro

A guy

Gentlemen

Honorable

Extra Special

 

 

 

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1