Reekado Banks Fireboy DML Ozumba Mbadiwe Remix lyrics, official audio
Lyrics, artwork, official audio of the trending Reekado Banks Fireboy DML evergreen afrobeats smash
hit Ozumba Mbadiwe RemixVerse 1
I no dey move dat way
Don’t make me move that way
Me I no wan sleep for highway
Fore you cross gaz look your
sideways
Me I no come Lagos for child’s
play
So I hear say dem dey find me (Won
wa mi (2x))
For the long time I’ve been
silent (Won wa mi (2x))
I dey run am I be Sterling
But dey think say I’m in hiding
Cos dey don’t know how to find me
See also
Reekado Banks Ozumba Mbadiwe lyrics, music video
Artists who ‘killed’ their record labels
Chorus
I’ll be on Ozumba Mbadiwe (5x)
Coming to you
Verse 2
Won l’olowo lo n s’ore olowo
1 milli for my head oh
You better follow who know road
Since 2019 when I don blow
I been on a roll if you don’t
know
And I no get time for your convo
Cause na money I dey find
E no easy for Lagos
Do me a favour
Pay me on time
If I owe you a favour
Make you no vex
If you see me online
Woni won wa mi
Wetin concern me?
I’m in San Francisco jamming
So’ngbo mi
Oya oya oya send me my money
Oya oya oya wire my raba
Owo lo le gbe mi wa le (2x)
And in case the money enter
I go dey Oriental
For Ozumba Mbadiwe
Reekado Banks Fireboy DML Ozumba Mbadiwe Remix artwork |
Comments
Post a Comment