Peruzzi Majesty lyrics
Peruzzi |
Baby you’re a miracle in my life
Cinderella, Cindodo
Purri bang bang bang
Pre bem bem bem
Bem bem bem bem bem bem
Speroach Beats
Verse 1
Ore
Do do don’t be shy
I no fit move until I see your
light
I cry a river
If I fit walahi
Purri bang bang bang
Baby malo gbagbe
Ah! Say na your cruise I like
Show me that your miracle tonight
Take me high
I wanna feel alright
Pre-chorus (2x)
If I gum body
Baby go say you dey totori
And I no want to dey bother you
But I wan know if you
Shan me (2x)
Chorus
Nwanne, if you see the mermaid
Her Royal Majesty
Pikin wey fine like this
She suppose dey with me
Nwanne Nwanne
I say Nwannem
If you see the mermaid
Her Royal Majesty (Her Royal
Majesty)
Pikin wey fine like this (Pikin
wey fine like this)
E suppose dey with me (Suppose
dey with me)
Hook
I promise to kiss you before you
wake up (Muuawah)
Love you without the makeup
Baby don’t break up
I touch down before the takeoff
Yeah e yea
Verse 2
Luckily for me
You know my P
Dey say I take you personal
I no fit disagree
Omo na confirm p
If you check am
True talk I no dey runs am
Come through for my area
So I for like give you your own
plan
Luckily for me
You too sabi
Dey say I wan dey take you
personal
I no fit disagree
Repeat chorus
Outro
Kiss you (Kiss you)
Before (Wake up)
Love you (Love you)
More without makeup
Kiss you (Kiss you)
Before (Wake up)
Purri bang bang bang
Speroach Beats
Swaps … Swaps
Comments
Post a Comment