Wande Coal Again lyrics
Coal |
Iskaba
Verse 1
Sweet like water wey dey inside coconut,
Sip after sip you give me stamina
Wait for you so the same time we comot
Me and you na the same time
I never want to leave omo
So dance with me omo
I pull up on your beach omo
It’s time to swim omo
Pre-chorus
Baby girl make you no dey lie
Make you tell your friends say you dey feel dis guy
Don’t even waste time
Cos na me you go follow till the day we die
But meanwhile, I can’t wait to make your face just smile
It’s not a lie, you set my soul on fire
Chorus
So many girls have passed through
None of the girls fine pass you
So many things you’ve been through
Promise life will never be the same again oh
Wouldn’t be the same again
Will never be the same again
Would never be the same again oh
Never be the same again
Verse 2
No mind them dem dey lie to you
Dem talk say me I’m too bad for you
No mind them dem dey lie to you
Dem talk say me I’m no good for you
Say my heart na glass omo don’t break it oh
Break it oh, take it oh, take
Say if I, if I die, wait it oh
Mun ah mun an take it oh
Whine your waist rate it oh
Tate it baby mi rate it oh, wait It
No be me, tate it oh, tate it, rotate it oh ah
Whine your waist, rotate it oh, ahh
Repeat pre-chorus
Repeat chorus
Comments
Post a Comment