Yemi Alade Rick Ross Oh My Gosh Remix lyrics, music video

Lyrics, music video of the trending Yemi Alade Rick Ross evergreen afrobeats smash hit Oh My Gosh Remix

Intro

Maybach Music

Lover, lover (2x)

Oh my gosh oh

Verse 1

My Tomato Joss’, na wetin he dey call me

Him no know wetin I do wey make am mad over me

Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me

Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Pre-chorus

I no go do you corner (Corner corner)

Na you my true lover (Lover lover)

Whether winter or summer (Summer summer)

Baby, me no go freaker (Freaker)

See also

Chorus

Me no go freaker, for you I no go go area (Eh no go area)

Many toasters for my area, many toasters for my area

But I no give them face (For you I no go go area)

Love no dey them face (Eh no go area)

What?! Eh eh eh, I’m taken

Oh no, I’m taken

Oh my gosh oh, oh my gosh oh

Oh my gosh oh, eh I’m taken

Verse 2 (Ross)

It’s the boss, yes

Go black in a brand new Porsche

No doubt baby it’s that boy

Hit up, huh, it’s Rick Ross

Caught a flight and jumped up right in here

AP I stop the next

Hundred bags all at once

Slice c’mon all get done

Double M, number one

Drop it down show your stunt (3x)

More to see

Repeat pre-chorus

Repeat chorus

Bridge (Repeat verse 1)

Outro

Yemi Alade oh (Oh my God, Fiokee) ohh

Effyzzie yeah yeah yeah

Coublon oh, e dey beat oh

Lover, lover (Swaps, Swaps) lover, lover

Summer, summer

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1