L.A.X Simi Tiwa Savage Gobe Remix lyrics

Intro

Bring the heat Clemzy

Chorus (2x) (L.A.X)

Ebelebe

Gobe ti sele oh oh

Ebelebe

Gobe ti sele no no

Verse 1 (Simi)

Gobe ti sele oh

Oh yeah you do me wrong

Oh you know you do me wrong

And now you gonna know,  and now you gonna know

I play along when you do me wrong oh

Can you hear me now, eh

Can you see me now, see me now

Two can play the game

I can do the same

Thing wey you do for Amaka, do for Amina eh

And I go find sugar daddy oh

Eh, make he take me to dinner

Sebi na you want to be bingo

I follow you speaking your lingo

You don believe say na me go cry oh

You underestimated my reply oh

Bobo se o tan e oh

Gobe ti sele oh

Repeat chorus (4x)

Verse 2 (Savage)

Yeah

Ki lo fa were gan

Yeah

Se na me you wan dey whine ko le jo oh gbagbe

Because of Agege Rihanna

You decide to scatter everything wey we gather

Oh no no

Gongo aso

To ba d’igba ta ba so to ba ti fa e l’aso

No be say I no know wetin to do

But to catch monkey you gotta act the fool

Omo if you know me you go know say

The way I feel for you boy e gbona gan

Felifeli boy e gbona gan yeah yeah

But ebelebe ti gobe ba ti sele gan

OYO lo wa you got to do it all alone

Repeat chorus (4x)

Verse 3 (L.A.X)

As I dey talk to Nneka, talk to Amaka yeh

Which one I go choose

As I dey give Nneka , give Amaka

Make I no go lose

And I dey follow other girls oh

And I dey do these girls oh

Folake get bele oh

Anita comot bele

So wetin I go do

Repeat chorus (4x)

Outro (L.A.X)

It’s L.A oh

Clemzy so ti r’omo yen oh

Simi lo fe pa mi

Clemzy so ti r’omo yen oh

Tiwa lo fe pa mi

Body that fi kill a man, gunshot


Omo yen fe pa mi

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1