Rema Rvssian Beamer (Bad Boys) lyrics

Rema
Intro

Hey Rvssian

Oh oh oh oh oh oh

Oh oh oh oh oh

Another banger!

Chorus (Rema)

African girly come and hop in my beamer

You know me I really wanna take you for dinner

You know me I get money pass Shina Peter

For my area dem dey call me Godzilla

For the boy there wey dey yarn kpatakpata

If you catch am make sure say you beat am

If another nigga wan carry my senorita

I go chop am like say na semovita oh

Chorus hook (Rvssian)

Bad boys like you

I like bad boys like you

Uh yoh boys like you

I like bad boys like you

Hook (Rema)

Finna give her all the touching and the loving that she needing yah

Biggie baka wey dey make a bad man shout oroma

Philomena do the dirty wine for da conga

No fit to leave you for any reason

Hmn hmn hmn-hmn

Verse 1 (Rema)

I want to invest in your body oh

I want to invest with my money oh

You know say na you I go marry oh

How many pikin we go borny oh

This our love no go funny alright

Me I no go play with my shawty alright

Anytime I look at your body alright

Girl you dey make me dey horny alright

Hmm-hmm hmn-hnm hmm-hmn-hmn

Shawty oh your body make me go down low

Wetin I go do without your love oh oh oh ohhhhhh

Repeat chorus

Repeat chorus hook

Repeat hook

Hook 2

Girl I go dey for you

Girl I go dey for you baby ai

Dey for you

Girl I go craze for you baby ai

Vex for you

Why I go vex for you baby ai

Fool for you

I too mumu for you baby oh

Verse 2

Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer

Omotena oh ama young fella

But me I fit to spend all my racks and cheddah for you oh

Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer

Omotena oh ama young fella

But me I fit to spend all my racks and cheddah for you, for you

Repeat chorus

Repeat chorus hook (2x)

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1