Rudeboy Audio Money lyrics
Intro
Oh no
Lord Sky on the beat
Na audio
Oh no
Rude
Oh no
Na audio
Oh no
Eh ai
Verse 1
Everybody rich for Instagram (Listen)
Poor man no dey for Instagram (At all)
E com be like say na me start am (Yeah)
Living fake life with cheap data
Verse 1 hook
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
Chorus
Slow down (2x)
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake life vida loca
Calm down (2x)
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake life vida loca
Main hook
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
Verse 2
You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase u away
Your family dem you don sideline
Owu dey blow you you dey blow timeline
Ten billion on flossing
Too much money com be nothing
So turn down the volume of your radio
Your money wey we no see na audio
Verse 2 hook
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Dem dey there dey hail you
Owu dey dey slap you
Repeat chorus
Repeat main hook
Verse 3
Who get ear make dem hear
The life dem dey show no be here
No pick up the stones wey nobody throw dem
And build the mansion in the air
Slow down my brother
Oh no
Calm down my sister
Cos dem money na audio
Repeat verse 2 hook
Chorus
So slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake life vida loca
Calm down (2x)
Why you wan kill yourself
Why you wan kpai yourself
Living fake life vida loca
Repeat main hook
Outro
Oh no
Na audio
Oh no
Oh no
Na audio
Oh no
Comments
Post a Comment