DJ Cuppy Stonebwoy Karma lyrics
Intro
Why (4x)
You haffi Cuppy dat you know
Yeah yeah
Yeah man
Agatage
Stonebwoy
Cuppy show dem wagwan
Verse 1 (Stonebwoy)
Nobody can stop we now, see the
love wey we get e just dey elevate
Virus can’t catch me now, see my software
e be up to date
Girl you look so cool, make me
wanna give you all and more
I feel your love so true, woman
that’s all I’m looking for
Hook (2x) (Cuppy)
Fine fine baby (2x)
I no go fit deny na you dey craze
me
Cuppy Stonebwoy Karma artwork |
Chorus (Stonebwoy)
Karma (3x)
You got to know say na me be your
Karma (3x)
Oh oh
Chorus continues (Cuppy,
Stonebwoy)
Karma (3x)
Shey you no know say na me be
your
Karma (3x)
Ai
Karma (3x)
You got to know say na me be your
Karma (3x)
Verse 2 (2x) Cuppy
You give me bele I go take am
full
I meet your papa you go meet mine
too
Them no give blessing we go run
go hood
The thing dey do me like a deja
vu
Repeat hook
Repeat chorus
Bridge (Stonebwoy)
Alright, then again
Whine fi me now now
Baby whine fi me now now
Whine fi me now now
Bounce fi me, whine fi me
Ah
End chorus (Cuppy, Stonebwoy)
Karma (3x)
You got to know say na me be your
Karma (3x)
Oh oh
Oh
Oh oh
Shabalistical
Outro (Cuppy)
Why you laff for me face
Why you look at me like dat
You haffi Cuppy dat
Yeah man (2x)
Cuppy dat
Comments
Post a Comment