Mr P Wande Coal Follow My Lead lyrics
Yo
Yo P
And Wande Coal
It’s Wande Coal
Mr P
Chorus
Follow my lead, girl
Follow my lead
You dey give me energy anybody
wan try dem go bleed
Girl me I need this your love
girl I’m in need
I no get five loaves of bread and
fish but I swear we go feed
Chorus hook (2x)
On my knees oh
I’m on my knees oh baby oh
All I need oh
You’re all I need oh baby oh
Repeat chorus
Hook (2x)
Why your girl too dey form? Ehen
Shey she no dey catch fun? Ehen
Abi na me dey f up? Ehen
Omo I don f up oh, ehen
Repeat chorus
Repeat chorus hook
Mr P Wande Coal Follow My Lead artwork |
Follow my (2x)
Caddy
Buggati
Opolo ti poju se tori mo lock up
Me I no dey like too many many f**k
up
Se dem no tell u say na we go win
di World Cup?
Why your girl dey look me cause u
dey f**k up
When I, when I link up omo dem no
talk
I dey see u when u dey catwalk
Wo bo se wu
Bo se jo puff puff
She don do me like so mi so
She wan start to dey jonze
She wan start to dey blow me so
Se mo jo Adeniyi Jones
Wetin u make me see yesterday
E pain me for my bones
Omo check Mr P now
Wande Coal
We killing the zones
Repeat hook
Repeat chorus
Repeat chorus hook
Cadence
Too bad oh ah
Why dem ah why dem dey hate us
Dem ah wan player hate
Hmm underrate (2x)
We no dey over late
It’s too late to apologize
Tell dem say WC Mr
Mr P kill d game oh
Dem know say we dey lit
Comments
Post a Comment