Davido Jowo lyrics, music video
Lyrics, artwork, music video of the trending Davido evergreen afrobeats smash hit Jowo
IntroMy baby jo jowo
Jo jowo
My baby jo jowo (2x)
Jowo
Verse 1
One time three gbosa for the two person wey born you
I no go want to
Try lose you try dem no born me well
I no fit tire for your matter lai-lai say I no do
Suddenly man’a calm down man down for only you yeah
Bridge (2x)
Many many man they try to whine you
I no really mind they just dey whiney
Many many gyal they try to whine me
Baby no go mind dem just dey whiney
Chorus
So me say jo oh
Jowo
Look into my eyes oh baby
Jowo
Will you be my wife oh baby
Jowo
Baby
Oya raga raga ragabomi
Jo oh
Jowo
Look into my eyes oh baby
Jowo
Will you be my wife oh baby
Jowo
Baby
Chorus hook
Jo jowo
My baby jo jowo (2x)
Jowo
Davido Jowo artwork |
Verse 2
Amina zo mana
Answer me jo
Chasing me now
E be like you be my destiny na
This kind of love e no dey similar
Amina mutu mi la
Mo la e gan
Gbo t’emi na
No no no mi o ni kakirimo
Sunmomi girl baby speak to me now
Repeat bridge
Chorus
So me say jo oh
Jowo
Look into my eyes oh baby
Jowo
Will you be my wife oh baby
Jowo
Baby
Oya raga raga ragabomi
Jo oh
Jowo
Look into my eyes oh baby
Jowo
Will you be my wife oh baby
Jowo
Baby
Oh ya raga raga ragabomi
Chorus hook
Jo jowo
My baby jo jowo (2x)
Jowo
Napji killing this one
Jo jowo
My baby jo jowo (2x)
Jowo
Magic Boy, take it easy on the beat
Comments
Post a Comment