Omah Lay Hello Brother lyrics

 

Lay

Chorus

My brother hmm hmnnnn

My brother my brother hmm hmm hmn hmnnnnn

My brother my brother ahn ahn ahn ahn ahnnnnn

My brother my brother hmnnnn

Verse 1

Nothing dem do you wey go ever touch you

Bad bele people no go ever catch you

If I get money why I no go sponsor you

If I get credit you know I for don call you

Repeat chorus

Verse 2

My brother my pillar

If you want some of my liquor

Ask and I’ma just give ya

I can’t live alone in my villa

I no fit sleep hotel

When my brother dey sleep for cell

I might just end up tearing my shirt

I might just end up killing myself

Why I no go dey for you

When I get leg I go stand by you

If I get I go do for you

If I get strength I go fight for you

Repeat chorus

Verse 3

I can kill for you

And I no go waste time to shoot

Anything wey be for you

I no go think am to choose

Repeat chorus

 


Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1