Banky W Jo lyrics, music video
Music video, lyrics, artwork of the Banky W afrobeats smash hit, Jo
Verse 1
Yes you are far from the regular
The life of the party I wanna be exactly where you are
Yeah yeah yeah
E be you wey dey burst my medulla
As you dey totori me with the vibe wey dey sweet me pass
sugar
As you dey kill me with the gbas, kill me with the gbos
On the dance floor, murder she wrote
This your fire dance dey make me catch cold
Girl you get the talent go ahead and let it show
Chorus
Cos I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Dem no fit to measure to my baby
Atewo for my baby
Yes I love the way you jo, jo, jo
Fun mi like so, so, so
Dem no fit to demo for my baby
Atewo for my baby
Hook
My baby good baby bad oh
If you see the way she move e be mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood make we do
Banky W Jo artwork |
Me tell her, me tell her who’s your zaddy?
I’m feeling good cos my boo’s a baddie
I’m feeling nice cos my wife’s a hottie
Any other kind, them be photocopy
Oh my Lordy
And me no send nobody, no
You look takeaway and I go carry go
Aye mi t’emi ba mi wo
I don hit the lotto, issa goal
With the gbas, kill me with the gbos
On the dance floor, murder she wrote
This your fire dance dey make me catch cold
Girl you get the talent go ahead and let it show
Repeat chorus
Verse 3
She no dey hinder the ginger
She got me tripping I don’t need a visa
I need her now, need her later
Ma lo faraway baby eh
She no dey hinder the ginger
She got me tripping, I don’t need a visa
I need her now no be later
Omo don’t go far
Repeat chorus
Cadence hook
My baby good baby bad oh
If you see the way she move e be mad oh
Oya enter the groove issa jam oh
I dey the mood make we do the collabo
Comments
Post a Comment