Burna Boy Wizkid B. D’or lyrics, music video

Lyrics, artwork, music video of the trending Burna Boy Wizkid evergreen afrobeats smash hit B. D’or

Intro (Burna Boy, Wizkid)

Guy wetin dey sup wetin dey sup?

I dey your side (2x)

Yeah yeah

One man

Two man

Three

Don penkelemess

Chorus (Burna Boy)

Penkelemess

Come dey move like a disco

Won ni ki ma lo lasan

I be boss I be actor

So therefore give me Ballon D’or

Oya come take a picture

Rora yo ayo n pa’yan

Oya follow my instructions

Hook (Burna Boy)

Won le mi bo (6x)

Verse 1 (Burna Boy)

Penkelemess

Come dey smoke cannabis

Doctor say make I pop one of this

Make me fly like say I’m Aladdin

Come bring some kind melodies

Omo Messi self no do pass a this

So many things inside of my jeans

I swear down e be things e be things

Repeat chorus (Burna Boy)

Burna Boy Wizkid B. D’or artwork

Verse 2 (Wizkid)

Oh Lord of mercy

I dey with one wey dey call me Messi

I dey for Shitta she go fly come check me

I neva see person wey fit money impress me

All of the things she dey do she dey test me

I dey with kele wey for back I dey pressing

The one I carry come don dey suspect me

She call me small body big engine oh ah

On my number she calling on

Anytime wey she wan give me loving oh

And like flat tire me go pump it up

And every other day na she dey turn me on

Say me I still dey make her come the more

As soon as we reach house we dey kponkriyon

Walahi I forget say her guy dey for there see omo omo mo ti penkelemess oh

Repeat chorus (Burna Boy)

Repeat hook (Burna Boy)


Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1