Omah Lay Free My Mind lyrics

Omah Lay Free My Mind artwork

Lyrics, artwork of the Omah Lay afrobeats smash hit Free My Mind

Chorus

Free my mind

Free my mind with shayo

Free my mind

Free my mind with shayo

Free my mind

Free my mind with shayo

Free my mind oh

Free my mind with shayo oh

Verse 1

I get a girl for America

She no dey ever ever let me down

I get another one for Senegal

She no dey ever ever give me nack

I get another one for Unilag

That one behaves like a hoodlum

I get another one for Uniport

See me see trouble kill a boy

Now we don bust oh

Repeat chorus

Verse 2

Hmn my melody e sweet pass ogogoro

Hmn my energy I fire pass motor

If shawty no go give me, I go go nack okpo

Shule boy e be the boss don shule boy

Cuz e don bust oh

Repeat chorus

Verse 3

Olosho wey no fine

Dem dey too like clout oh

People wey no get talent oh yo

Dem dey too sharp mouth

So I free my mind oh with shayo no

I free my mind with shayo oh oh oh

Repeat chorus

 

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1