Big Brother Naija Whitemoney Selense lyrics, music video
Intro
Wo yi wo yi wo
Ai ai
Ota mie mie (2x)
Mastaa
Verse 1
Wake up in the morning ai
You looking you don’t know what
to do
The children dem a crying ye
They crying because they gat no
food oh
Mama out there hustling oh
Hustling to put food on the table
This is what I’ma tell you, ai
With God everything is able
Bridge (2x)
If God e dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso
Chorus (2x)
We go dey selense, dey selense, dey
sing hallelu, dey sing hallelu
Nso
Hook (2x)
Nso (Nso eh) (2x)
Nso oh
Nso
Whitemoney Selense artwork |
Verse 2
You see my brother
You see my sister
This life wey you dey living
today oh
Some people dey suffer
Some people dey hunger
Some people never see food to
chop oh
You don waka you no reach
Hustle you no fit
You come dey sidown dey cry woyo
woyo woyo
You don look up to the sky
Dey ask God why
All these things dey happen to me
Repeat bridge
Repeat chorus
Repeat hook
Outro (2x)
Soya na lo eh (3x)
Chukwu na lo
Cadence
Selense
Dey selense eh (2x)
Dey selense oh ah
Oh my God … Fiokee
Mas
Comments
Post a Comment