Rema Calm Down lyrics, music video

Lyrics, artwork, music video of the trending Rema evergreen afrobeats smash hit Calm Down

Intro

Vibez

Another banger

Chorus

Baby, calm down, calm down

Girl, this your body e put my heart for lockdown for lockdown oh lockdown

Girl you sweet like Fanta oh, Fanta oh if I tell you say I love you no dey form yanga oh, oh yanga oh

No tell me no no no no woah woah woah woah

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Baby come gimme your lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo love

You got me like woah woah woah woah woah woah woah woah

Shawty come gimme your lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo love, hmn hmn hmm

See also

Rema Rvssian Beamer (Bad Boys) lyrics

Rema Lady lyrics

Rema Soundgasm lyrics, music video

Rema Bounce lyrics, lyrics video

Verse 1

I see this fine girl for my party she wear yellow

Every other girl dem dey do too much but this girl mellow

Na im I dey find situation I go use take tell am hello

Finally I find way to talk to the girl but she no wan follow

Who you come dey form for?

Why you no wan conform?

Then I start to feel her bum-bum warm

But she dey gimme small small

I know say she sabi pass that one, one

But she feeling insecure cos her friends go dey gum her like chewing gum

Go dey gum her like chewing gum, woah woah oh

Rema Calm Down artwork

Repeat chorus

Verse 2

As I reach my house I say make I rest small woah

As me I wake up na she dey my mind oh woah

Day one, day two woah I no fit focus

Na so me I call am say make we link up woah

As I start to dey tell her how I feel now my heart dey race

Baby girl if you leave me I no go love again

Because e get many girls wey put my heart for pain

Shebi you feel my pain yeah yeah

More to see

Fave Baby Riddim lyrics, music video

Lil Kesh Zinoleesky Don’t Call Me lyrics

Kingg Oogbodo Pankere lyrics, videos

Tems Crazy Tings lyrics, music video

Repeat chorus

 

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1