Tiwa Savage 49-99 lyrics, music video

Tiwa Savage 49-99 artwork

Lyrics, artwork, music video of the trending Tiwa Savage evergreen afrobeats smash hit 49-99
Intro


Riddim ah full of culture y'all

Verse 1

49 sitting 99 standing oh my God oh

I get money before no be property oh

Waiting for danfo, waiting for Uber and Okada

Omo no be so me I want to live oh

I gat to get the dollar

Ko kunle

Plenty plenty mulla

Aje gunle

Monkey no get skills

Igi su mo igi, l’obo fin yo

I thank you Lord

Chorus

Mo fe ra Versa

Mo fe ra Versace

Mo fe ra Buga

Mo fe ra Bugatti

Lepa to dun, lepa shandi

Ele mummy, ele daddy

Dem wan to yawa

Dem wan to yawa me

Dem wan to buga

Dem wan to buga me

Lepa to dun, lepa shandi

Ele mummy, ele daddy

Post-chorus

Ma fi owo yen se won lese

Ma fi owo yen se won lese

Ma fi owo yen se won lese
Verse 2

E wa

E wa r’ise Oluwa mi

People still doubting who I be

Ma lo braga o’n s’oga mi

What’s a nation with no army?

I gat to get the dollar

Ko kunle

Plenty plenty mulla

Aje gunle

Monkey no get skills

Igi su mo igi, l’obo fin yo

I thank you Lord

Repeat chorus

Bridge

Where the money dey go?

Where the money dey?

Hustling for money

Just to get the pay

Repeat chorus

Outro

Ma fi owo yen se won lese (6x)



Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1