Seyi Shay Yemi Alade Pempe lyrics, music video
Lyrics, artwork, music video of the trending Seyi Shay Yemi Alade evergreen afrobeats smash hit Pempe
Intro
It’s Kel P vibez
Pempe
Pempe oh
Pempe
Yeah yeah
Pempe
Verse 1 (Seyi
Shay)
You yarn me say you want a serious something
We just dey start to yarn you say you want my cookie, pempe
I’ve drawn the line if you get mind make you cross
And the alarm must sound if you touch my private property oh
ye
Chorus (Seyi
Shay)
Pempe
Pempe oh
Pempe
Pempe oh
Pempe
Pempe oh
Ogbeni no go dia
Pempe
Pempe oh
Pempe
Pempe oh
Pempe
Pempe oh
Broda no go dia
Seyi Shay Yemi Alade Pempe artwork |
Verse 2 (Seyi Shay)
I hear di shit dey be talking about me
Trolling me ahn ahn very clouty
Follow you sef dem dey say you done knack me oh no no no no
You call I pick won so pe mi cheap
O dia easy to be a celebrity
Seyi baby too much feferiti
Eh eh la lo lo
Repeat chorus (Seyi Shay)
Verse 3 (Yemi
Alade)
No go dia
I’m saying ma lo be
Sister no go dia
Not playing ma lo be
Season after season
Trending for no reason
Just dey chop my chicken
I no get time for beefing
Ahn ahn ahn
Na my matter wey e carry for him head oh
Ahn ahn ahn
Like say na him dey help me sell am
Account balance nothing
Issa big boy nothing
Don’t touch me ogbeni
Don’t try it
I be pempe oh
Repeat chorus
(Seyi Shay)
Outro (Yemi
Alade)
Ogbeni no go dia
No go dia
Yeah ma lo be
Ye
Ahn ahn ahn ahn
Ogbeni na na na
Yemi Alade oh
Se Se Se Se Seyi Shay
I No B Tiwa Savage Yemi Alade Seyi Shay lyrics
Comments
Post a Comment