Ajebo Hustlers Davido Barawo Remix lyrics, music video
Lyrics (below) and music video (above) of afrobeats smash hit Barawo Remix by Ajebo Hustlers featuring Davido
Intro
Bad
Ololololo
Baddest
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no yeah
Oh no no no no no no
Shekpe
Verse 1 (Davido)
I don tire to complain
All of the matter and palava wey
don jaburata Mararaba Alaba down to Costain
Omo the people don tire their
strength e quench pata-pata
Wan know the day now
Wey the situation go change oh
Wan know the day now
Wey people go stop to hate oh
Wan know the day now ah
Wey people go start to use their
brain oh
Wan know the day now
Wey dey go stop use us play oh
Bridge
Dem been para oh (Ge ge)
Angry mob dem killy barawo
Back in Aba oh
Burn the body dem do am like nama
oh
Dem konk him ogor oh
Wipe am 2 by 2 him japa oh
Fall for coal tar oh
Olopa don show everybody don kawa
oh
Call him mama oh
Olopa don show everybody don japa
oh
Ye
Chorus
This country nawa
Yo lo lo lo lo
This country nawa
Ye le le le le le le
This country nawa
Yo lo lo lo lo
This country nawa
Ye le le le le le le
Baddest
Hook
Chai
Governor
Pkanitaniti dormornor
Kpain si
Governor
Pkanitaniti dormornor
Kpain si
Governor
Pkanitaniti dormornor
Kpain si
Governor
Pkanitaniti dormornor
Cover artwork of afrobeats smash hit Barawo Remix by Ajebo Hustlers and Davido |
Verse 2
The masses dey para cos raba no
dey
Every second and hour brozay politicians
dey loot us olopa dey shoot us abobby try put calls say yawa mo gbe
Ai e dey weigh me sometimes say
brother turn against his brother for life
Say mother turn against her
daughter but why I say I no hear you you tell me por why
Eight years ago
My manchi dem kpef am
You say who say them know
Say aboy dem def am
Dem no gree shef am
Fuel dey scarce (2x)
Dem set my boys on fire nobody
gree quench am
Repeat bridge
Repeat chorus
Repeat hook
Outro
Don’t know make way bad boys
coming through
Ajebo Hustlers
Kpos lifestyle
Baddest
It’s STG
Comments
Post a Comment