Laycon Wagwan lyrics, video
Lyrics, official lyrics video of the trending Laycon evergreen afrobeats smash hit Wagwan
Chorus
Wagwan (8x)
Omo ope (Wagwan)
Sho n lo (Wagwan)
Sho n bo (Wagwan)
Sho n lo (Wagwan)
Wagwan (3x)
Hook
The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me
The money will look good on me (Las
las)
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me
Oya wagwan
Repeat chorus
See also
Laycon Chinko Ekun Reminisce Fierce lyrics
DJ Neptune Laycon Joeboy Nobody Icons Remix lyrics
Big Brother Naija Veeiye Laycon Enter My Head lyrics, music video
Verse 1
I don dey get fine skin call me
fresh boy
I get some mad cars who no like
toys
I get over 5 shows in a day
Fuck out my way when I pull up in
a Rolls Royce
Ghost mode dem no dey see me
lhiala when I show up in your
city
Issokay to be me
Issokay to believe
Issokay when you know, Conny
Flows cold oya jiggy jiggy
Oya tule tule kan mo pe we heavy
heavy
Owo kunle kunle show me where the
money dey
New location money way
Repeat hook
Chorus intro
Oya wagwan
Repeat chorus
Verse 2
Oya
Ahn
Spend the money in the ghetto
Street boy wey dey rep everybody
from the get go
I keep the money in the circle
The fresh boy got my room steady
looking like a bank oh
Who got the keys to the Beamer
Beamer
But I don’t drive any Beamer
I drive in a Benzo
Nigga I know where a nigga keep
the banjo
Oh my days
Damn I’m a nigga like yes
Don’t flex or flex yes
A nigga like Benz or a jet
Sho ni CC load am
Cash app make money
Spend am
Oil money gas am
Repeat hook
Chorus intro
Oya Wagwan
Repeat chorus
Outro
Finito (2x)
Comments
Post a Comment