Skiibii Davido Baddest Boy Remix lyrics, music video
Lyrics, artwork, music video of the trending Skiibii Davido evergreen afrobeats smash hit Baddest Boy
RemixIntro
Baddest
Run check oh ah
Skiibii wo wo wo woah
Verse (Davido)
Bad bele lo po laye (Shekpe)
Kehinde le joju Taiye
Olohun ma gbe mi fun aye
OBO ti gbe won sare
Who dey check am?
(Men dey)
Ton ba gbemu, we go wreck am
(Number)
7 David Bechkam
And nothing fit to shake my
mental
Don’t come close without
permission
Men dey wey get metal
Nothing wey go gbe mi condition
E’sho (real jewellery) dey, I no
get alumi
See also
Skiibii Falz Teni DJ Neptune Daz How Star Do lyrics
Davido Mayorkun The Best lyrics, music video
DJ Neptune Mr Eazi Joeboy Nobody lyrics
Seyi Shay Kizz Daniel DJ Neptune Surrender lyrics
Chorus (2x) (Skiibii)
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get
joy
Now I no get joy
Look am dem dey call me baddest
boy
Ah baddest boy
Yeah yeah
Verse (Skiibii)
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle
You wan dey take space
Shey you know I get taste?
Hook (Davido)
Or you go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma kigbe morogo
Giddem giddem
Slow slow
Skiibii Davido Baddest Boys Remix artwork |
Repeat hook
Outro
And you no fit try me cos I get
God
Comments
Post a Comment