Ayra Starr CKay Beggie Beggie lyrics, music and acoustic videos
Intro
Louda
Yaw yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah
Yaw yeah
Verse 1
We were only lovers ehn
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bo-bo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh (2x)
See also
Ayra Starr Bloody Samaritan lyrics, music video
Ayra Starr Away lyrics, music video
CKay Emiliana lyrics, official audio video
Chorus
See di way I de beg you se bambi
Allah mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You ah yeah yeah
Verse 2
E no be you e be me
Normally I no dey do like dis
But nobody holy
No be say I be John The Baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave
you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we
always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo ewo kilode oh (2x)
Repeat chorus
More to see
CKay Kiss Me Like You Miss Me lyrics, animated music video
So So … Kingg Oogbodo Woman Na Money lyrics
I’m the one who gave Chidinma N200 to attend Project Fame audition –Wave Beat
Verse 3
Wish I said this before but
you're messing with my mind
Sing me songs, make some love put
your hands on top my thighs
I know say you be hot cake, hundred
yards husband material
But me sef I be hot cake, hundred
yards wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh (2x)
Repeat chorus
Outro
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me
Comments
Post a Comment