Seyi Shay Big Girl lyrics, lyrics visualizer
Lyrics, lyrics visualizer of the trending Seyi Shay evergreen afrobeats smash hit Big Girl
Verse 1
Melanin popping bilioto (Oh no)
Before you talk make you observe
don’t let me display (Oh no no no no)
See money wey full for the
bullion van (Oh no)
I say before you talk jowo rora
ma look face oh (Oh no no no)
Cause man demma know say
Chorus
Big girl, I be big girl (2x)
Big girl, I be big girl oh
Cause I depend on me
Big girl, I be big girl (2x)
Big girl, I be big girl oh
And I depend on me
See also
Seyi Shay Yemi Alade Pempe lyrics, music video
Charles Novia crushing on Seyi Shay?
Yemi Alade fights back against Tiwa Savage, Seyi Shay
Hook
Eh eh eh (Big girl)
Wherever you dey
See anywhere where I dey
Eh eh eh (Big girl oh)
Wherever you dey
Bere lowo Adе
Eh eh eh (Big girl)
Wherever you dey
See anywhere wherе I dey dey dey
Eh eh eh (Big girl oh)
Wherever you dey
See anywhere where I dey
Seyi Shay |
I no dey bother nobody now
Bere lowo Ade
Their money can’t do me nothing
now oh
International somebody
Dem want to follow me gum body oh
mo ti de America
Ah ah
Too hot dem no fit handle that
More to see
Tiwa Savage Brandy Somebody’s Son lyrics, music video
Yemi Alade Fire lyrics, music video
So So ... Kingg Oogbodo I No B Tiwa Savage, Yemi Alade, Seyi Shay lyrics
Repeat verse 1
Repeat chorus
Repeat hook
Outro
Big girl
Big big big girl
See I be big girl
I be big girl oh
Big girl oh
I depend on me
Comments
Post a Comment