Falz One Trouser lyrics, music video
N'ibo
Surulere
My dear
Surulere
Bode Thomas
To ba ni change ma wole oh
Excuse me bro
It’s Bizzouch
Verse 1
Jimi dey vex he com dey shout (O
ti ya were)
For Marwa roundabout (Ki lo wi)
Mr Jimi dey follow okada shout (You
dey mad oh)
For Marwa roundabout, eh
Jimi wa motor, biggy biggy motor
Jimi olowo, he just win the lotto
So, he put a brand new Range on
the titi
But on that same day
Pre-bridge (2x)
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggy gbege e don burst
Wey nobody go fit stop
Bridge
One man reverse he comot him
shirt
The fight e tough who go come to
settle
Dem just dey para dem dey curse
dia sef
Your mouth dey smell and sense
you nor get
Nobody near, leave us to flex
Se you want to test, you go learn
your lesson
Hold my shirt, you wan dey flex
Who born you sef
Chorus
Tell me who is mad now
Today today we go do the
smackdown
Sebi we go kuku enter one trouser
Se you say you no go stand down
Omo you go tell me who dey mad
now
Today today we go do the
smackdown
Sebi we go kuku enter one trouser
Se you say you no go stand down
Hook
Hold me oh (4x)
I fit to se were gan for hia (You
never see anything)
E for better make dem hold us oh
E for better make dem hold us
Somebody stop us
Maybe call police, try to report
us
Some people stop but dem just
want focus
Falz One Trouser artwork |
I no know say person fit kolo
like this oh (Baba yi ni were gan)
Na this person wey drive this
Jeep oh (Eh o ga oh)
Na when this danfo dey comot my
street oh (Kuron’be)
Wey he just take speed enter that
jeep oh
Yepa
He don buy market
Instead to relax make he try
quiet (O ga oh)
He wan still dey show that he
have madness (Ah)
He don’t know madness e pass
madness (O ma se oh)
Repeat pre-bridge
Repeat bridge
Repeat chorus
Cadence hook (2x)
Hold me oh (4x)
I fit to se were gan for hia
Comments
Post a Comment