Seyi Shay Ycee Zlatan Small Doctor Tuale lyrics
Shay |
Intro
It’s Aladdin The Dangerous
Ain’t nobody badder than
It’s your boy Ycee
Chorus 1 (Seyi Shay)
Shoutout for my people wey sabi
Shoutout to the people wey dey
hustle in the street
Shoutout to the person wey dey
make my song dey hit oh
Shoutout to that mama wey dey
hustle in the street
Gbes (2x)
Shoutout to the people wey sabi
Shoutout to the brother wey dey
hustle in the street
Shoutout to the chairman wey dey
make my song dey hit
Oh I tuale for you
One tuale for you
Verse 1
Oya dem, dem say me I no go try
to hustle
Make I work
Dem say me I no go fit to make am
see me now
Oya, wetin dey do you oh
Bridge 1
Oya pekele pekele
Arugbo je gbese
Ta lo ma ba sanwo mi o mo (Mi o
mo oh)
Why why you dey shook your mouth
for my own hustle oh
Why you dey put your reggae for
my own blues oh
Bridge 2
Tokini tokini ton ton rigi agbala
je fu
Paburakata furo nini wo lala
Milolo egba
That’s the voice of the streets
Hain
That’s the voice of the streets
Chorus 2
Oya na, tuale for my people wey
sabi
Tuale for the person wey dey make
my song dey hit
Tuale for the baba wey dey hustle
in the street
Tuale for the iya wey dey hustle
hard nana nana nana na
Tuale for my people one time more
Gbosa for my people two time more
Shout hallelujah one time more
Shout hallelujah one time more
Verse 2 (Ycee)
Ain’t nobody badder than
Shoutout goes to daddy ati mummy
Three gbosa shoutout to Wayne
Knight everybody
Shoutout to awon temi n’igboro
won si ma gbo mi
And no be by my power
Baba God iwo lo somi
Shoutout to the fans showing love
You give me life you know
Shoutout to the haters wey dey
diss
Wey dey daft to flow
Went from overlook to overbook
You know how long it took
I write the verse, I murder hook
You bring the beat you sabi cook
Shoutout to the girls tryna wife
the man
Shoutout to the hot producers wey
ignite the jam
Baba God na you wey certify the
plan
Shoutout to the man with guapp
bigger than that rubber band
Verse 2 continuation (Zlatan)
Shoutout to the bloggers wey dey
try to bring me down
Make una stop am
Ema dan ru e aje e no dey frown
Started from the bottom omo
Ikorodu I stan
Ti n ba make e bayi so ma ba mi
ya photo
Je ki n gboran
Na me know wetin I see before everything
start to dey rosy
Olofo le everybody lori Instagram
You are too nosy
If you no get money na problem
If you no get money serious
problem
Verse 2 continuation (Small Doctor)
Shoutout to God
Shoutout to Iya Teacher
Shoutout to the streets
Awon lo n ko mi je bi pizza
Hain
Awon n’on r’orin mi
Awon n’on gb’orin mi
T’on ba ti r’orin mi won tun ma
ji jo s’orin mi
Nobody die
I say nobody scatter
Enemies go fry dem go gbes bi ti jaga
Hain hain
Call me Small Doctor
Akewe Je Oganla
Alaafin Omo Better Omo T’on So
Omo Iya Teacher
Hain
Repeat bridge 2
Repeat chorus 2
Outro
One time more oh ah
Nana nana nana
It’s STG
Comments
Post a Comment