Patoranking Abule lyrics
Intro
Hold am tight
Hold am jeje
Verse 1
This is anoda tori oh, for my one
Make I tell you wetin happen for abule
Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend
Kunle
Kunle dey dia with him
gyal-friend Shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside
my mule
I just dey wonder say which kind
party eh
Everything yapa, everything dey
Pre-chorus
Ah, ose
I get many gyals wey dem dey come
from Mowe
AJ boys dem dey like to throwey
(gunshots)
Omo see gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy gyals like Meg Thee
Stallion
But my girlfriend dey hia dey
turn me on
Chorus (2x)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hook
Go (4x)
Verse 2
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff ogologo
I just want sharpaly take one
photo
Before the baba dem tell us to go
Repeat bridge
Repeat chorus
Repeat hook (8x)
Comments
Post a Comment