Harrysong Rudeboy Konna lyrics
Harrysong |
Intro
Right About Now
Kenneth Obokwu Asiwaju 1
Harrysong
Rude
Chant
Konna (4x)
Chorus (2x)
She like make we spend the money
(Konna)
But she like to do hide and seek
(Konna)
She dey tell me say make we jolly
(Konna)
But she no want no one to see (Konna)
Hook
Ifeoma eh (Konna)
What do you want from me (Konna)
Ifeoma eh (Konna)
You know how e suppose to be (Konna)
Verse 1 (Harrysong)
I catch you dey sample bobby (Konna)
You dey sample for Chief Obokwu (Konna)
Baby no dey do no dey do (Konna)
You wan collect the cheque noni (Konna)
Tomorrow you dey overseas (Konna)
Yahoo boys dey send you money ( Konna)
Your matter don plenty for
streets (Konna)
And na only private jets you dey
sleep (Konna)
Kenneth Obokwu Owella (Konna)
Money dey make dem chop make dem
rest (Konna)
I know say you like what you see
(Konna)
Oya scatter the place make dem
see (Konna)
If I catch you for corner (Konna)
If I handle your bumper (Konna)
You go call me your lover (Konna)
You go hala your papa (Konna)
Repeat chorus
Repeat hook (2x)
Verse 2 (Rudeboy)
See I dey for house with my girl
Nkechi
While I dey hustle make we travel
oversea
I sell my motor everything wey I
see
But I no no say she get plan B
She carry the money pack me for
corner (Konna)
Ifunanya wey brekete she push am konna
She follow oyinbo wey dey give am
konna
Wey dey am hit front and back and
dey quick konna
Now I don com dey mad oh
Dey mad oh cos things dey bad oh
Now I don com dey mad oh dey mad
oh
Cos things things dey bad oh
As you chop my money e go choke
you for konna
Police go catch you dem go lock
you for konna
Wetin you do me dey go do you for
konna
Eh and I go sue you for konna
Bridge (Harrysong)
So na the same Ifunanya wey dey
chop my money dey chop my brother money (Konna)
No wonder she dey call me monkey
call my brother dundee me I no go forgive (Konna)
Repeat hook
Repeat chant (8x)
Outro
Right About Now
Rude
Comments
Post a Comment