Tekno Enjoy lyrics, music video
Verse 1
Person wey know person e no dey
kill person oh
If you wan know person you no go force
person oh
I no dey sick you wan gimme
medicine
I get money oh you wan help me
spend my money ai
Chorus
Allow me to enjoy myself (3x)
Allow me to enjoy (Oh no)
Allow me to enjoy myself (3x)
Allow me oh oh oh oh ye
See also
When will Tekno produce a hit for his ‘girlfriend’ Lola Rae?
My music career will not affect my acting –Yemi Blaq
Verse 2
I'm a winner(2x)
Just believe that I'm a winner
I will never do it like you do it
Just believe I'ma do it, do it
Let me do it like I do it (How I
do it)
Chorus 2
Allow me to enjoy myself (3x)
Allow me to enjoy (Allow me oh)
Allow me to enjoy myself (2x)
Allow me to enjoy myself (Ye ye
ye ye)
Tekno Enjoy artwork |
Interlude
Oh mamamu
Kpe kpe kpe
Kri kpe, body dem
O mamamu
Kpe kpe kpe
Verse 3
If you no want make I happy oh
Something go do you (2x)
Water go choke you
Thunder go yawa you
Something go do you (2x)
Water go choke you
Something go do you
Chorus 3
Allow me to enjoy myself (3x)
Allow me to enjoy
Allow me to enjoy myself (3x)
Comments
Post a Comment