Ajebo Hustlers Omah Lay Pronto lyrics, music video

Lyrics, music video of the trending Ajebo Hustlers Omah Lay evergreen afrobeats smash hit Pronto

Intro

No no-no-no no-no-no

Hmm

Original

No no-no-no no-no-no

Verse 1

I go dey put myself in order

Make I no go kpai person daughter

No be only me be her lover if na play make you stop am

Abeg you make you use your upper

Before dem say na only me dey chop am

Go dey put myself in order

Before dem do omugwo for di matter

Obuolobuolo just dey hala say di rumor don dey yapa

Her bobby dey balabala

Obula child obu rubber

She let me climb all night

She come in right on time

She dey give me pronto

Low low

What I really want is your lo

We making love all night

She come in right on time

She give me pronto

Low low

What I really want is your lo

See also

Ajebo Hustlers Davido Barawo Remix lyrics, music video

Davido Mayorkun The Best lyrics, music video

Omah Lay Understand lyrics, music video

Chorus

My Theresa uhm

I dey put am uhm

She dey feel am uhm

She dey lick am uhm

E dey sweet am uhm

I dey give am uhm

Panel beat am uhm when she need am

Yeoh oh oh (2x)

Nobody no know say me and you don uhm uhm

Say me and you don uhm uhm

Verse 2

Roborobo le

Girl who wanna raba stylee

You waka make you enter my way

Girl chop my pay

Only you dey make my day

You dey whine fit to make a man craze

I say roborobo le

Girl who wanna raba stylee

Come grind for me girl Ekaete

Girl you rub my chest

Girl you dey make my day

Come whine for me girl Ekaete

I say roborobo

Repeat chorus

Verse 3

Gimme uhm uhm

Gimme another uhm

Gimme another till I get gorimapa uhm uhm

Drown for my uhm

Holy water uhm

Ten litre e no go do mami water uhm

A raba bam bam

Girl you fit off the lantern

Swear we go turn the mattress

No tell me calm down

Baby no tell me calm down

Ngozi Chimamanda

A raba bam bam

Swear she go hear this matter

Say e go get natal

Don't let me calm down

Ngozi Chimamanda

Swear she go hear this matter

Outro

It's STG

Oh cho cho cho cho cho cho

Make way, bad boys coming through

Ajebo Hustlers

Kpos lifestyle

Avante

 

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1