Korede Bello God Win lyrics

Mavin
Eh eh (2x)
Korede Bello
Don Jazzy again oH
Omo lope
Mega superstar oh
Oh na na o

I don get alert ... God win
And I don pay my rent ... God win
Them been wan fall my hand but God win
Them been wan kill my joy but God win

I say anything them do na God win oh
Na God win oh (2x)
Anything them do na God win oh
Na God win oh (2x)


I don change my name to Godwin
And omo I don buy motor ... God win
Them say my market no go sell but God win
And them been say I no go blow, but God win them my broda

Make them try their luck my God go win
My God win oh
My Lord win oh
Anything them do na God go win
Na God win oh (2x)

As you don pass exam na God win
And dem been say you no go pass but God win
You wake up see today l’asan na God win
Robbers dey rob dem no see you broda God win
Dem no see you my sister
Na God win oh (3x)
Anything them do na God win oh
Na God win oh (2x)

As na your wedding day na God win
And e don tey wey you dey find but God win
So we go pop champagne today God win
We go dance, dance, dance cause God win oh
Elelele

Anything you win na God win
And if you win election my broda God win
Like if you win contract my friend God win
And if you check the countdown my broda na God win
And if your market selelele
Na God win oh (3x)
Anything them do na God win oh
Na God win oh (2x)

Why you no go dance, na God Win oh
Na God win oh (3x)
Anything them do na God win oh
Na God win oh (2x)


God win

Comments

Popular posts from this blog

The Newell Murder serialization 1