Falz Bontle Smith Sayfar Oga lyrics, music video
Lyrics, artwork, music video of the trending Falz Bontle Smith Sayfar evergreen amapiano smash hit
OgaIntro
O po
Ye
O po
Ye (3x)
Falz The Bahd Guy in the building by the way
Verse 1
Ai man
Achu
Ng’funa impilo e right ng’funa ne mali eningi
Ng’jabulise naba zali ng’sebenzele e ndlini
La bafana ba ningi nale mali ikhona naba baya takatak ng’zoba
faka iskolo
Why ni ngizela ngama waza waza
Washo umama wathi ngi’s phala
Why ni ngizela ngama waza waza
Naba la bafana ngama wala wala
Bridge 1
Ai ye
Ngi’cel’ ipapa ning’ shebele
Ne savannah ning’thelele
Le piano niyi yekele
Yelele
Ai ye
Bridge 2
Dey want to start to dey se were
Dey want to bo fila we gele
No be ere omo kekere
Ewele
Ai ye
Chorus
Who be dis oga? (2x)
Wey dey cause quanta (2x)
No be small matter (2x)
Dey say he from Naija (2x)
Who be dis madam? (2x)
Wey dey do yanga (2x)
Carry man standa (2x)
Why you doing like that?
Falz Bontle Smith Sayfar Oga artwork |
Verse 2
Abeg
Gimme six, Azubike
Followed pelu four Henenene
No forget to reserve the two XO for the DJ
We go shayo till we fall berekete
Hmn selense
O ti n gbon l’ese
Woskelebe
E sweet for bele
This opportunity want make you take am sharp
Life na borrow pose dem fit take am now now
Repeat bridge 1
Repeat bridge 2
Repeat chorus
Verse 3 (2x)
One two three put am together
All the men stop when she drop am for center
Overall best, give am the medal
Make the rest look like say dem be learner
Repeat bridge 1
Repeat bridge 2
Outro
Ai ye
Ye (10x)
Big Brother Naija Veeiye Laycon Enter My Head lyrics, music video
Ms Banks Naira Marley Party lyrics, music video
Comments
Post a Comment