Teni Hustle lyrics, music video
Lyrics, music video of the trending Teniola evergreen afrobeats smash hit Hustle
Intro
I wan talk my mind oh
For anyone wey fit relate oh
Ridimakulayo
Verse 1
Sometimes it feels like success
is a trap
And sometimes it feels like
people don't understand
Cos di pressure e plenty
And the expectations high
Even your day ones wey suppose
get your back sometimes day ones dey fight
And everybody has an opinion
On how you suppose live your life
And even people wey suppose to
show you di way na di people dey backbite
No be pride no be ego
Sometimes I gats change my mind sometimes
I gats dey behind sometimes I will have to say no
Sometimes I gats pour water on
top my head make dis pressure no go drive me insane oh
So if you see me outside and I no
greet you no vex baba my head e full oh
And baba you know the level
See also
Tiwa Savage turns rivalry to Teni over Yemi Alade, Seyi Shay
Teni Davido For You lyrics, music video
DJ Big N Teni Don Jazzy Ife lyrics
K1 De Ultimate Teni Omo Naija lyrics
Niniola adds weight to be like Teni
Chorus
Na dis hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye
ah)
Na dis hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye
ah)
Verse 2
This hustle can be so
overwhelming sometimes no add your own join my own
I gat so many things I dey reason
no bother me oh
Won n’iru pala pala wo gan gan
leleyi ki lo se t'eni kan o se ri oh?
Cos family go call enemy go call I
don't know who is who
No be pride no be ego
Sometimes I gats stay away when I
have nothing to say sometimes I will have to say no
Sometimes I gats pour water on
top my head make dis pressure no go drive me insane oh
So if you see me for show and I
no greet you no vex baba my head e full oh
And baba you know the level
Repeat chorus
Outro
Of course
Of course dem say Teni pompous
Yeah
Cos I put myself first
Whoa
Dem say Teni pompous
Yeah
But it's all love, all love,
brother yeah it's all love
Whoa it's all love
My brother it's all love
And I'm good with it
Comments
Post a Comment